Sunday, April 14, 2013

Amebo.com

My Country people! How una dey? so many interesting things have been happening in Nigeria, first my oga on top, then wetin be that yoruba actress name again, the one wey get that fight with Stella dimokokorkus?, now na Solomon Akiyesi, the Nigerian will comment on these happenings in due time.

Dear Nigerian,

Why you no dey write on popular news? abi you no hear about stella fight with one yoruba actress like that? or Oga on top gist? You no hear about Solomon Akiyesi Scandal? what do you have to say?

...

The Nigerian says:

Dear ... ( I hope say no be your real name? if you be calabar,na kpom kpom kpom. )

I heard the news. hmm, that one na serious gbese! well, I'm waiting for the whole thing to play out first before saying anything. But come o, wetin concern you concern Solomon matter?

Ps: Your Amebo sha no get level.

OK Bye!

No comments:

Post a Comment